+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

UK plan to give IPOB asylum dey spoil Naija fight against terrorism-FG

 

The federal government don talk say the plan of the UK to give asylum to “persecuted” members of the Indigenous People of Biafra (IPOB) dey belittle Naija security.

This statement show based on recent report wen dey play say the UK Visas and Immigration (UKVI) don release new guidelines on how to treat asylum applications from members of d Biafran groups wen d government don ban.

For the guidelines,  dem go give asylum to “persecuted” members of the IPOB and the Movement for the Actualisation of the Sovereign State of Biafra (MASSOB).

Wen Lai Mohammed, d minister of information and culture come dey talk concerning d matter on Tuesday, he come talk say the decision dey spoil their gbege against terrorism.

Mohammed come talk say the decision no dey acceptable and say e dey disrespectful to Naija.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM