+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Dey Plan To Kolet N200 Every Year From Students Bifor NYSC

National Association of Nigerian Students (NANS), don dey make plans to sort dem own moni problem and how dem wan dey kolet N200 fee from students and anyone wey nor pay, nor go see NYSC cus dem go karey di mata there, so if NYSC nor see di recipe dem nor go moblize.

Na Akinteye Babatunde nai tok so on Sunday for Facebook, but on Monday nai he come dey tok hagain say NANS go dey kolet di moni direct from students cus di one wey Students Union Govimet or oda govimet dey give, nor reach anytin but if stay on dem own tins go easy.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM