+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We go dey okay-FG

Federal government don talk say naija economy go recover fully by the first quarter of next year from corona wahala.

The minister of finance, Budget and National planning, Mrs Zainab Ahmed nai yarn this one when FIRS members visit am for Abuja. She say “we dey expect say by first quarter of 2021, we go dey okay”.

She con tell the FIRS members say government get responsibilities and debts to pay,all this one need the revenue wen dem dey collect.She tell dem say government dey expect dem to do more.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM