+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We go do everything possible make dem release d victims-Lai Mohammed

The federal Government say measures don already dey in place to make sure say them release the students, some staff and members of their families wen bad guys kidnap for Government Science College Kagara.

Na d Minister on top Information and Culture Alhaji Lai Mohammed nia yarn this one when he lead the Federal Government group go the State to go get firsthand information about wetin really happen.

Mohammed come talk say dem go do everything possible to make sure say all d kidnapped victims return safely.

Wen one security expert Oyekachi Adekoya come dey yarn on top d matter, he come talk say need dey to review d current security situation for the country.

He come talk say some bandit groups don transform enter terrorist organizations.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM