+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We no go fit restructure if we no deal with our challenges- Goodluck Jonathan

Before before Presido Goodluck Jonathan don talk say dem no go fit restructure Naija if dem no address the challenges wen dey divide d country.

Wen oga Jona dey yarn on Thursday for Abuja, he come talk say the restructuring of Naija into 12 states by Yakubu Gowon after the civil war na to protect Naija make e for no divide.

He come talk say Nigerians don senior up  wit d calls for restructuring because the federal system of governance wen British handover give Naija no fit accommodate d issues for the nation again.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM