+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Go Settle Outside Court,  EFCC and Cubana Chief Priest

Popular Instagram man wey be Okechukwu Pascal but but pipo know am as Cubana Chief Priest wey get case with Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, onto say he nor respect naira, wan settle case outside court.

Know say EFCC karey case sama for Cubana Chief Priest head say hin spray moni for two hours and nor even respect am so therefore he go land for prison.

But wey dem enta court di barman say hin nor dey guilt, court come give am bail of 10m.

As e be now, EFCC don ay make dem settle di case outside court, so by June 5th all of dem go enta court to tell di judge say dem nor want case for court again.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM