+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Must Arrest You

The Police authorities don promise say dem no go lai lai comot from Senator Dino Melaye bonk until them arrest am.

The Police come send more than 50 additional policemen join d ones wen dey before go Melaye caban wen dey for number 11, Sangha Street, Off Mississippi, Maitama, FCT.

Meanwhile, tori dey play say d olokpa dem go fit use by force take arrest the lawmaker wen neva gree comot from him house since last Friday.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM