+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Wetin Make Nigeria Still Dey Borrow Moni? – Sanusi Lamido Ask FG

Emir of Kano State, Lamido Sanusi, dey ask Fediral govimet why dem still dey owe and borrow moni even afta dem don komot fuel subsidy.

Na for News Central TV on Friday, nai di foma govinor of CBN say he dey wonda am why di kontri dey owe igbese like that cus wey dem komot subsidy and make exchange rate equal e good but di time wey dem take do am nai be di case.

He say “di subsidy tin nor go fir stand, Nigeria nor go fit dey buy fuel from abroad wen we nai be oil.”

But Sanusi say he get mind as Nigeria don dey shift from buying fuel abroad, to dem selling fuel abroad.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM