+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Wike and Fubara Dey Meeting For Aso Rock Villa

Rivers State govinor, Siminalayi Fubara, wey lawmakers dey fight to komot, don go meet Minister  of Federal Capital Territory, Nyesom Wike wey be di foma govinor for di state on Tuesday.

Na for Presidential Villa nai Wike and Fubara take dey shake hand as dem dey one start meeting.

Dem start dis meeting just afta di Rivers State House of Assembly start process to impeach Govinor Fubara komot from seat on Monday, October.

Gist go soon drop…

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM