+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Wrong idea dey make us nor get support from abroad

The Minister on top Information and Culture, Lai Mohammed don talk say d wrong idea wen people for abroad get about Naija dey prevent the country from getting external support on top security matters.

Na wen Lai Mohammed dey yarn for one interview wen he get with news people for Abuja nia he for take talk dis one.

He come talk say need dey for Nigerians to join the government as dem dey make effort to improve the country image.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM