+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Yahoo yahoo boiz fit helep naija beta for future

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don yarn say dem dey consider to find way to take teach Yahoo-Yahoo boys so dat dem go change their ways for the better.

Ibrahim Magu wen be acting chairmo of the agency naim yarn dis one wen he dey deliver one paper for the Chartered Institute of Administration Conference, wen shele for Lagos.

He say e dey see am say yahoo yahoo boys go dey useful to the agency for the future, naim make dem won teach dem so dat dem change their ways for good.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM