+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Yam carry person go prison

One Magistrate court wey dey Minna, Niger State don sentence person on the 20th of September, 2019 go prison. The person wey dey sentence na Abdullahi(25 years old). Mr Abdullahi steal eight tubers of yam from one police officer farm.

 

 

When dem carry Mr Abdullahi go court na once him plead guilty con beg say make dem show am mercy. The Magistrate of the court Binta Rijau sentence am base on Nigeria Constitution but con give am condition to pay a fine of three thousand naira.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM