+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

419 Fake Air Peace Website, Tiff From Customers

Just afta Air Peace tok say dem don start to fly directly from Lagos to London, some pipo don jam wayo wey dem dey book flight.

Di Airline say dem notice say pipo go duplicate dem original website come dey use as take job pipo wey enta di portal to book straight flight to London.

Di fake website wey di ojikokolo dey use na “www.flyairpeace.uk” while di real website wey  Air Peace get nai be “www.flyairpeace.com.”

Dem say make pipo dey very sure and shine dem eye to see di small difference for di two website so that dem nor go fall mugu for dis fake website pipo.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM