+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Christians Make Una Nor Vex About Easter Message, FIRS

Afta di message wey Federal Inland Revenue Service give in Easter day, Christian Association of Nigeria, CAN, don say make dem come out to tell Christians sorry.

FIRS don delete di message now but wetin dem write be say, Jesus pay for your debt nor be your tax naiem pay.

As Christians hear di message, naso bodi start to hot dem say make di agency komot that kind yeye tok and clean dem mouth.

Dem say di message nor be to curse di body of Christ, cus dem know wetin e mean, na just to make pipo gt am for bodi to know say dem suppose dey pay tax.

Dare Adekanmbi wey be di media special adviser to FIRS come epp di agency tell all Christians say maks dem nor vex for di Easter Sunday message.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM