President Muhammadu Buhari don talk again say him administration dey committed to gas revolution for the country. Wen oga…
President Muhammadu Buhari don talk again say him administration dey committed to gas revolution for the country. Wen oga…
One odon for the All Progressives Grand Alliance (APGA), Kashim Wiagam don tell president Buhari to sit up and…
Na nothing less than 493 Nigerians nia don kpeff as a result of insecurity since President Muhammadu Buhari appoint new…
President Muhammadu Buhari don talk say him administration go continue to deal with insurgents, bandits, kidnappers and other criminals wen…
President Muhammadu Buhari hold coded meeting with Presido of the Senate, Ahmed Lawan on Monday for the Presidential Villa, Abuja.…
The Nigeria Customs Service (NCS) say dem don start implementation of the reduced import levy for vehicles. The 2020 finance…
The Senate don tell oga Presido Muhammadu Buhari again to declare state of emergency on security without any more delay.…
President Muhammadu Buhari don warn Nigerians say make dem stop to dey cause violence through ethnic hatred, say him government…
President Muhammadu Buhari don extend the tenure of Mohammed Adamu as the inspector general of police (IGP) by three months.…
Attahiru Jega, before before chairmo of the Independent National Electoral Commission (INEC), don talk say the administration of President Muhammadu…
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2023 KpokoFM