+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bag Of Pure Water Don Turn 450, Pure Water Producers

Di tins wey sachet water business pipo take dey produce water don dey very expensive even as other business pipo dey cry say every tin don dear for di kontri.

Producers wey dey for Warri, Effurun, and Jeddo on Friday go strike for teree days so dat dem go strategize way to epp dem business.

Wetin to Cletus Ebohon, coordinator of sachet water producers for Warri, Effurun and Jeddo, he say dem get do di strike cus tins don be as e get.

He say wey di strike dey stop today Monday, make pipo ready to buy one bag of water for N450 naira instead of di N350 wey dem bin dey buy before.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM