+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Benin need to change their ways make we gel wel

Before before Presido Olusegun Obasanjo don tell Benin Republic wen be Naija neighbour say make dem change their ways so dat d relationship between the two countries go gel well.

Na wen Obasanjo dey yarn for one press conference for Addis Ababa based on the policy dialogue of African business associations on implementing the African Continental Free Trade Area (AfCFTA) Agreement nia he for take talk dis one.

He come talk say d way wen Benin take dey behave unto say dem dey sabi cheat person dey feel like say na dem be wiser no good, he come talk say Naija don dey bear dis their character for a very long time.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM