+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Social media bill dey cause kasala for naija

Protesters burst enter the National Assembly Complex for Abuja yesterday becos dem dey binu concerning the bills wen dey seek to regulate social media and end “hate speech” for the country.

The protesters wen dey made up of individuals and civil society organisations, display different cardboard papers where dem for take dey ask the legislature to fashi the bills.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM