
No be small pipo nai bandits kpai for teres villages wey dem use more than 41 okada take enta, burn...

No be small pipo nai bandits kpai for teres villages wey dem use more than 41 okada take enta, burn...

Police see bomb for Bayelsa State Secretariat Complex on Wednesday around 6:00 for morning, but di team quickly stop am...

Di Minister for Tourism for Ghana, Abla Dzifa Gomashie, don tell all dem kontri pipo say make dem not dey...

Hadiza Jamilu, 18 years housewife for Yobe State, nai life don be say she fit use prison as her free...

One papa, Iseleto, wey dey stay for Osubi community don use dagger take dagger hin 23 years son cud of...

Tok don full everywhere about di Electoral Act Amendment Bill as pipo dey say di same wuruwuru wey dem do...

Family and friends of gospel singer and crew members wey die for one studio wey dey for Abraham Adesanya for...

Afta many months wey one man Ernest Okporu go use hin property take scatter 11 years girl for Osubi Community,...

E pass 70 pipo wey terrorist Boko Haram kill like chicken for two villages wey dey for Kwara State cus...

Nigeria Defence Headkwatas don tok di resin wey make US military enta Nigeria as many pipo dey ask kwestun. Na...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM