
Rivers State House of Assembly nor gree give four pesin commissioner work afta Govinor Siminalayi Fubara put dem name to...

Rivers State House of Assembly nor gree give four pesin commissioner work afta Govinor Siminalayi Fubara put dem name to...

Di misyarning wey Daniel Bwala, presidential aide of President Bola Tinubu, go tok with journalist Hassan of Al Jazeera for...

Pipo wey dey area fon dey happy as di flyover wey Govonor Sheriff administration dey build dey really change di...

Iran don use missile scatter US oil tanker wey dey for Persian Gulf and dem say di tanker burn reach...

As tension dey high between di United States and Iran wahala wey don even spread to some oda kontri, dem...

Police hand don touch tiff for Warri, Ughelli and Sapele wey dey disturb di area afta operation wey di special...

Presidency don come out to reject di video wey say pipo wey dey cook for di presidential villa kitchen try...

Di govimet of Ghana don remove military leader name, Kotoka name from di international airport cus he overtake dem founding...

Di foma Chief of Staff to Govonor Douye Diri, Peter Akpe, dem don put am as di new Deputy Govonor...

No be small bad tin bandits dem do on Sunday night for Barkin Ladi and Riyom local govimet for Plateau...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM