+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

BMO vs PDP

The Buhari Media Organisation (BMO) don tell the People’s Democratic Party (PDP) and their Presidential campaign spokesperson, Buba Galadima say make dem get clear understanding of the laws wen dey guide campaign funding before dem make public statement on top d contribution wen people make to the campaign of President Muhammadu Buhari.

The Organization blast Galadima becos according to dem, he dey ignorant and say na frustration nia dey worry am becos Nigerian farmers donate about N1.2 billion for oga Buhari campaign.

For one statement wen Niyi Akinsiju and Cassidy Madueke, Chairmo and Seceto sign, d BMO say Galadima no know about d laws wen dey guide the Electoral Act.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM