+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bolanle Raheem: Court Order Make ASP Die By Hanging As E Kill Lawyer With Belle

Di Assistant Superintendent of Police, Drambi Vandi wey kill lawyer Mrs. Omobolanle Raheem wey dey work for Lagos, court don sentence am say na hanging hin go take die.

Di High Court for Lagos say Vandi dey guilty on Monday as Justice Ibironke Harrison give di judgment say di ASP do bad as he go kill Raheem for December 25, 2022.

Di judge say wetin di lawyer of Raheem bring come meet dem against di ASP all of dem na true and dem confirm am.

Na for December 25, for 2022 nai ASP Vandi take shoot di lawyer Raheem as she and her family dey come back from Christmas service.

[Punch/SA]

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM