+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Cat Race For Lagos Airport Cus Of Fire

Fear enta pipo bodi today for di E Arrival terminal of Murtala Muhammed International Airport for Lagos as fire start to burn inside.

Pipo start to fear for di old terminal as dem see thick smoke wey dey cover di hall.

Dem say na electric nai cus di fire, before you say jack, thick smoke don dey full everywhere even to di departure hall.

With fear nai di workers start to dey run. Dem don off di fire with di epp of fire fighters and work don resume normal.

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM