+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court Bail Emefiele With N300m Condition

Federal High Court for Maitama, FCT Abuja don give foma Govinor of Central Bank of Nigeria, Godwin Emeifele, bail but he go pay N300 million.

Na wey Justice Hamza Muazu dey give di judgement nai he say Emefiele go bring two suretie wey dey stay for Federal Capital Territory and dem get land near di  Maitama court, before dem fit release am.

Di judge come fix November 28  to start di full hearing of di six count charge wey Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, put for Emefiele neck.

Before di judgement today, court don already bin tell Emefiele make he drop all hin documents wey he fit take use travel obodo oyibo.

[SA]

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM