+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ebola Patient Don Escape

Democratic Republic of Congo health ministry say 24 Ebola patients don shalay comot from one Ebola treatment center where dem for take dey receive treatment for Beni yesterday.

The patients gats borrow leg after people wen dey protest the cancellation of on Sunday presidential election for the eastern city attack d place.

D ministry spokeswoman Jessica Ilunga come clear news people say 17 of the patients don already test negative for Ebola, while dem neva test seven at all.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM