+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

EFCC Arrest Bobrisky Cus He Yeye Naira

Tori dey drop naw say di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest Idris Okuneye, wey dey call hinsef Bobrisky.

Na on Wednesday nai EFCC arrest di man wey dey behave like woman for hin hass wey dey for Pinnock Estate inside Lagos State.

Even sef tokpesin of EFCC, Dele Oyewale don confam say dem arrest am base on crime wey Bobrisky don against Nigeria moni.

Oyewole say dem dey ready to karey di man-woman to court make he go tok why he yeye Nigeria moni.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM