+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I wan go back to how my life be before now

BBNaija 2019 winner wey dem dey call Mercy Eke don come out come talk say celebrity life don tire am, She say she wan go back to her old life. She say now she nor fit sleep and wake as she want because of many activities wey dey her calendar, this one dey make her nor dey free. She say for social media people nor dey see am o, for people mind everything dey fine.

She yarn dis one for Instagram for one live chat with her fans. Watch the video to hear wetin she talk

https://www.instagram.com/p/B5XIYZMHm1M/?utm_source=ig_embed&utm_campaign=embed_video_watch_again

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM