+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

EFCC Nor Go Arrest For Nite Again, Oga Kpatakpata

To follow di new order on how dem go take dey arrest and bail pipo wey Economic and Financial Crimes Commission, EFCC catch, di Executive Chairman of the Commission, Mr. Ola Olukoyede say make all EFCC command stop to dey raid pipo for nite.

Na inside statement wey di agency drop through dem Head of Media and Publicity, Dele Oyewale nai e  take come out.

On Wednesday nai Olukoyede for Abuja take direct di new order cus of di 69 yahoo boys wey EFCC catch for Ibadan Zonal Commission insude Ile-Ife, Osun State.

Dem don free some of di suspect wey don write statement while process dey to free di other ones quick.

[SA]

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM