+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

EFCC: Olukoyede, Shehu  Hammajoda, Get Approval From Senate

Di three men will Presido Bola Tinubu appoint make dem own position for Economic and Financial Crimes Commission, Senate don approve dem.

Di pipo Ola Olukoyede wey go be di chairman, Halima Shehu, nai go be di National Coordinator, National Social Investment Programme Agency, then  Muhammad Hammajoda go be seketary.

Na today Wednesday nai di upper chamber for Senate approve di nomination wey Presido Tinubu put for dem to work for EFCC.

[SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM