+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Facebook and Instagram Don Crash

E don hapun Facebook and Instagram don crash for di whole world as pipo nor fit access dem page.

Na around 4:32 this evening nai e take hapun as all pesin wey dey use di app for Nigeria nor fit enta di platform.

Dem Meta never tok wetin dey hapun but naso di update just dey.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM