+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Flood Go Soon Be past Tense For Warri/Effurun – Delta Govimet

Delta State Executive Council (SEC), has approved N15.7bn nai Delta State Executive Council don approve make dem use take stop di way water take dey disturb places for Warri and Effurun.

Wey Ifeanyi Osuoza dey tell tori pipo how di meeting go, e say na di award wey d bin don give for phase 1and 2 nai dem dey one do so.

Di Commissioner of Information say di one of phase 3 go cover Airport road, Ugborikoko, Bendel Estate and Ugboroke.

Osuoza come still add wetin di SEC agree say Govinor Sherrif Oborewori approve N600 million for Sustainable Development Goals wey be SDG, cus di govinor don see wetin pipo dey pass tru and wan put smile for pipo of di state face.

[SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM