+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

If You Do Anyhow You Go See Anyhow — Gov Sherrif Warn Officials

Di gbege wey hapun for APC Delta Central meeting wey make Govinor Sherrif Oborevwori suspend Reuben Izeze, Commissioner of Works for Highways and Urban Roads, cus of di way dem gbagbos some pipo, Govimor Oborevwori don say he nor go take any nonsense from anybodi no mata di position dem hold.

Na on Tuesday wey di new General Officer Commanding (GOC), 6 Division, Nigerian Army, Port Harcourt, Major General Everest Okoro, come visit am for Govimet House, Asaba nai he take tok so.

Govinor say make any oficer nor dey karey bodi cos of say dem dey work with govimet, cus if anyone match line and dem get to find out, dat pesin must face di music.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM