+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Health centers for Udu don get new medical equipment

Relief come the way of some Health care centers for Udu Local Government Area of Delta State yesterday as the wifey of d Executive Chairmo of Udu Local Government Council Mrs. Shirley Brown distribute medical equipment wen worth millions of naira go some Health care centers for Udu.

Some of the equipment include hospital beds, lamps wen dem take dey born, pumping machines, lighting equipment, thousands of bed sheets plus including others.

Wen Mrs. Brown come dey yarn during the presentation for Otor-Udu, she come talk say she fire down wit the project because most of d Health centers wen she don visit no get wetin e take to meet health needs of the people …… CUT…UDU LGA

Wen the Matron of Aladja Health care centre Mrs. Omoraka Omojekovie come dey yarn on behalf of other Health Centers wen benefit from d matter, she come hail Mrs. Brown and d same time and at d same time, she come promise say dem go use the equipment well.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM