+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Dey Pray For Nigeria Everyday-Ghana President

As Nigeria problem dey swelup naso oda Afrika kontri dey tik of how di leaders fit put demsef well and make di kontri get up and stand hagain.

Wey di President of Ghana, John Mahama, dey tok for one event nai he take say, everyday nai be dey pray for Nigeria so dat di kontri pipo nor go dey run go small kontri like Ghana go hide.

Mahama say if Nigeria beta today he go rob all of dem cus if pesin get 250 million cousins, you go like make dem dey well so dat 1 million of dem nor go run come Ghana wey be small kontri.

So everyday wey he wake up na to fess put Nigeria for baba God hand, make dem mind come down and know wetin dem dey do.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM