+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Go Do Anytin Wey Una Dey Do To Blow As Artist – BNXN 

Nigerian singer BNXN wey he real name na Daniel Benson don beat e chest say e must to make am for di music industry no mata what.

Di singer wey sing ‘Finesse’ say hin know say e know say he felow colleague for music pay big price and nor be just dem singing talent nai make dem blow.

He say hin ready to folow that same road to make sure say e make am big time for e career.

N for X nai BNXN dey drop dis update as he dey share one of e song wey e never release.

“Na this one go be di biggest song for my career, I go do anytin to make am.

“Any price wey una don pay, I go pay am cause I know say nor be just dis music, other tins dey.

“Abeg God epp me.”

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM