+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I wan Kolet My Certificate of Return, Philip Shuaibu Tell PDP

As e dey hot Deputy Govinor of Edo State, Philip Shauibu don reach National Secretariat of di People’s Democratic Party, say dem must give am he own certificate of return.

Remember say di primary election wey di party do for di state na Asue Ighodalo wey be di chairman of Sterling bank nai win am Govinor Godwin Obaseki don already give am certificate of return.

But table don break, cus Shaibu say today nai be di main day as him don come kolet di certificate of return for di primary.

He say pesin come kolet yesterday and dem give am but dem go karey di mata go judge for court.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM