+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ighedo statement na wrong statement- Ramson Onoyake

Chairmo of Uvwie LGA Ramson Onoyake don talk say d comment wen d Delta State Waste Management Board member Daniel Ighedo dey make say him administration dey stop the board from removing the place when people dey throw way dirty put wen don old for Orumaro community na very wrong statement.

Wen Onoyake dey yarn dis past the weekend after he don go supervise the monthly environmental exercises for Effurun, he come talk say dem go need big money to take clear the dumpsite wen don pass 15-years old, say d matter go be too much of load for the LGA alone to fire down wit.

Even as he dey talk say him administration dey work with the Waste Management Board and the Delta State Environmental taskforce to tackle the okpetu, he come advise d public office holders say make dem know wetin dey sup first before dem speak.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM