+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Iyabo Ojo and Lizzy Anjorin Make Una Fight For 10m, Paulo

Show promoter Paul Okoye aka Paulo don say make Iyabo Ojo and Lizzy Anjorin wey dey act film just enta ring fight boxing cus of dem everyday fighting.

For years naw di two actress just dey fight demsef for social media.

Na cus of dem everyday dragging nak make Paulo wey be di lover of Iyabo say e beta make she and her colleague kukuma enta ring and box to end all di wahala.

Naso Paulo put bet of N10m say if Iyabo or Lizzy win na that pesin go take di moni.

He write say: “Lizzy Anjorin Vs Iyabo Ojo.

“Winner take all!!!

10 million Naira

“Ambulance and Doctors dey ground. Organised by PaulO & OneAfricaGlobal.”

E never tay wey actor Charles Okocha and singer Portable enta boxing match for ring to settle mata  wey dem two get.

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM