+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Jose Peseiro End Contact With Nigeria Football Association

Di coach wey dey lead Nigeria senior team and even lead dem go play di African Cup of Nations tournament wey dem just finish for Cote d’Ivoire, Jose Peseiro say he work with di team don finish.

Normally him don coach di Super eagles for a year plus now and di agreement be say afta di contract finish dem go decide weda he go kwatinue with di team.

You know say for di ball wey Super Eagles dem play with Cote d’Ivoire for AFCON, di host give Nigeria team 1-0. Just few weeks now coach say hin nor dey do again.

Na for hin social media handle nai Peserio just drop dis update now say na yesterday nai hin and NFF conclude about him contract with di team.

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM