+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Just In: FCT Don Start To Gada Dem Own IGR, Tinubu Nai Send Wike

President Bola Tinubu don komot Federal Capital Territory Administration, FCTA from di Treasury single Account, TSA.

Di resin Presido komot am na to allow Minister Nyesom Wike to use di monie wey FCT dey get wey be di internally generated revenue, IGR, take dey use am develop di kontri capital make e for fine.

Na on Friday for news conference inside Abuja nai Wike take say na Presido Tinubu nai givedi approval and come still say dem don creat FCT civil service commission.

Wike tok say di resin wey make dem create di commission na to allow staff for FCT administration progress for dem work and civil servants don bin dey shout before say dem nid commission of dem own.

[SA]

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM