+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

JUST IN: Presido Tinubu Dash Super Eagles Team Land, House For FCT

As e dey hot, President Bola Tinubu don wear beta honor for all di Super Eagles member squad wey go play for di AFCON inside Cote d’Ivoire.

As di team land for Nigeria from Cote d’Ivoire, Presido don bin host dem for presidential villa.

No be only honor nai President give dem as e come top am with one plot of land for FCT join with one flat each for one pesin.

Before dis award dey come from president Tinubu, Nigeria pipo don bin dey lash di Super Eagles especially Iwobi, say dem nor fit karey di golden cup.

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM