+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Lagos Police Catch Four Pipo Wey Get Fake Drink Factory

Na four pipo nai di Lagos state police command say dem don catch fo di state unto say dem dey do fake drinks sell for pipo.

Di arrest fit possible afta police get info on where dem take dey do di drinks for one hass for Agege, naso Isokoko police Division take bust enta di place.

Tok of fake wine, e brekete for di production hass. Cus Benjamin Hundeyin wey be di command Public Relations Officer tok for X say wey dem don fit catch di four pipo wey be di baba behind di production hass.

Wetin dem see na plenty label of different drinks and dem bottles.

Hundeyin say dem don start investigation and di ones wey dem catch dey with police to epp with investigation.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM