+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make Delta Central Look For Candidate Wey Go Take Over

One before before governor for Delta State Governor, Chief James Ibori, don tell d people from Delta Central say make dem start to dey look for credible candidate wen go take over from the state governor, Ifeanyi Okowa, for d year 2023.

Na dis past weekend nia Ibori for take yarn dis one for the grand finale of the state governorship campaign rally wen shele for Ika North-East Local Government Area of the state.

He come tell the Urhobos to give peace a chance and den allow Aniomas complete their tenure.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM