+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make Una Epp Us, Hospital Nor Gree Treat Awa Papa Cancer — Actor Agogo Shidren

Di family of Yoruba actor, Taiwo Hassan wey pipo know as Agogo don dey beg di whole kontri to come epp dem papa wey dey struggle with stage four cancer as.

For diferen video wey Agogo pikin Lima and Kira Taiwo post for Instagram nai dem take dey cry say dem nor dey find moni to treat dem papa but make anybodi wey be dokitor or get any kind experince come epp cus as e be like dis di hospitals dey say dem nor fit treat dem papa and di tin nor finny at all.

As di daugtas dey cry fo social media, dem say no be to raise moni dem dey find cus family members stand with dem na who go treat dem papa cus dis sickness just start 3 weeks ago and all dos time e nor even dey show for Agogo bodi but now di man don dey fear for hin life.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM