+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Many Pesin Don Come Out From Ibadan Explosion Place

New update wey come now be say dem don dey bring many pipo out from di places wey di tin take happen for Ibadan on Tuesday nite.

Pipo wey dey around there say wetin dem see be say na teree pesin nai don come out alive on Wednesday plus one woman and her pikin.

Pipo don dey call pipo wey dey stay around that area to ask how far, dem dey pick di call but dey ask make dem come save dem from di explosion wey break dem under hass.

Pipo wey dem dey call dey ansa but dey beg make dem free dem from di rubble.

More details soon…

[SA]

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM