+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Military Don Finally Save General Wife From Bandits

Di wife of Major General Rabe Abubakar (rtd), Mrs. Amina, nai armee don save afta plenti days wey she and di husband stay there untill he kpuf.

Know say di general and di wife nai bandits kidnapa wey dem dey travel for Kastina and dem stay there pass one month until di general die, dem come bury am on startuday as Muslim dey do.

Wey dem go rescue di Mrs. Amina, armee say naso di bandits dey shoot gun come dey run, na di gunshot touch di late general wife but dem don karey her to hospital.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM