+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

National politics nai we go blame for Warri Port

Governor ifeanyi Okowa don talk say na politics for the national level nia he go blame for the Warri sea port wen no dey work for some years now.

Wen the governor dey yarn on Thursday during one town hall meeting wen he get with Delta youths, he come talk say Naija don realize now say dem no go fit continue to dey rely only on the sea port for Lagos state.

He come talk say as dem don complete the first phase of the dredging for the port, need dey for the second phase of the dredging so dat the port go fit begin dey work fully.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM