Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.

One senior lecturer for Ambrose Alli University, Ekpoma, Dr Matthew Uwuigbe, don legoo after report play come say he collapse...
The Obidient Movement don reject the Independent National Electoral Commission (INEC) artificial intelligence (AI) initiative for the 2027 general elections,...

The 20 prospective National Youth Service Corps members wen bandits kidnap wen dem dey travel from Oyo State dey go...

Delta State Governor Rt. Hon Sheriff Oborevwori say the Federal Government don set to make one formal reconciliation declaration over...

No be small acting play nia go down for the Anambra State High Court for Awka on Tuesday as people...
The leader of the Alternative movement, Segun Sowunmi, don talk say Peter Obi no go fit successfully contest the 2027...
The Nigeria Labour Congress (NLC), Federal Capital Territory (FCT) Council, don declare indefinite strike for across the territory, with the...

Delta State Governor, Rt. Hon. Sheriff Oborevwori, don order immediate medical intervention and urgent measures to take tackle the terrible...

The Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say na Lagos, Kano and Kaduna nia get the highest number of...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM