+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

President Buhari:We need d money

President buhari don talk say naija need the money wen dem don borrow for e regime. He say the country need the money for things like road,electricity and rail projects. He yarn this one for the Economic Advisory council meeting wen dem host for internet.

Garba Shehu, the senior man wen dey advise presido for media mata con yarn wetin presido talk for the meeting. According to presido “ We get so many wahala with our property”

“We just need to borrow so we fit do roads,rail and electricity so investors fit come invest their money for our country.”

As e be now,the money wen naija dey owe, both states and federal government don reach about N13trn.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM