+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

President Tshisekedi Appoint Woman Prime Minister

Democratic Republic of Congo, DRC, on Monday put woman Judith Suminwa Tuluka, make she take  position of Prime Minister.

Tuluka na economist wey first bin dey as di planning Minister of di kontri bifor President Felix Tshisekedi come take her replace Jean-Michel Sama Lukonde.

Di position wey di new Prime Minister enta na base on di election wey Tshisekedi win again for December wey oppositions say na wayo.

As di new Prime Minister don enta she go use her position take make sure say di tin wey President get for mind about for youth, women to get work fit fine to pass and out lasting peace for DRC.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM